Oluwa Kee Way

7 0 0
                                    

Oluwa how we go take run this week ni
Account don red finish
My guys dey do me see finish
No water, no bread, no fish
Oluwa money no dey to chop
Water no even dey to baff
Oluwa but I know say person wey don put mind for you no dey shake
If devil like make en dey miscap
When en finish, you go recap for your boy
But on how say you don wake us up this morning.
Oluwa en mean say you don already run half give us sef.

Thank you sir

You've reached the end of published parts.

⏰ Last updated: Mar 13, 2021 ⏰

Add this story to your Library to get notified about new parts!

oluwa kee wayWhere stories live. Discover now