Prologue

15 1 0
                                    

(Celina a lady is sitting in front of her gigantic mirror making herself up. Her mother Dora enters.)

Dora: So my celi Baby you dey dress up for your leave to Obodoibo.

Celina: Mama when I get there eh, I go show them say na warri girl wey just arrive.

Dora: My dear behave a good girl oh. You hear me so?

Celina: Mama I don hear wetin you talk.

Dora: Alrightz my daughter.

Celina: Wetin dey for me?

Dora: Wetin you mean Celina?

Celina: The thing wey I go take there.

Dora: Ohw, I don bring two chickens, one goat in fact I go tell Tega make he go buy two guinea fowls.

Celina: How I go take all this travel out.

Dora: You no well at all.

Celina: Alrightz.

LIGHT FADES.


The Climax: Two States One LoveWhere stories live. Discover now