chike-chike
Pay attention, gather round di fire, as I de 'bout to recount una a story ma papa yarn me as a litu pikin. It happen plenty suns ago, over seventy seasons now, wen di seven moons de closed to di world, and di sun, him no do naught but shine white 'pon di land, burning men where dem stand. Pay attention, close attention, and make I yarn una of di time wen di spirit of Tera no de fi di world, and all man ah run amok with no way to tell di difference between right and wrong. good and evil. Like many tales by moonlight, I go recall am as close to di truth as possible. I sabi say una no comprehend ma tongue, it no too good, but I go yarn una in ma best common tongue, as best as a man fit, so pay very close attention...