Wenne Person Kraa?

68 12 24
                                    

Ebi day break wey me den ma buddies make say we dey go study, e shok u Ong? Me ano like learning o buh next week p3 examination go bell. Johnson who me I name am Freshie secof he bi too foine and de shoddies ( Girls) wey dey wanna area all dey feel am waa buh de case bi say Johnson no de like girls😔 like I do😁. Freshie dier he like learning wey e bore me sef.

As Johnson den me den ma other Buddies ( ago do introduction later)😂 ketch the woman wey edey sell de waakye( in case you don't know, waakye is life❤️), we stop so we go put something for our bellies inside but as I turn my neck p3, OMG! I saw Allie.

Allie bi some quiet, foine shoddy bi wey adey feel am k3k3 but she no dey barb😔nanka ago vibe plus her. Abi you know say ibi disgrace say my crush paa go see me buying roadside waakye (food) so I talk plus ma guys wey we lef the waakye seller ein place.

"Johnson!,Johnny"! Some bro bell. We make fast turn wanna head. Jezoz! Ebi Allie. Eii Yesu! De way this girl dey bell the " Johnny" make ma heart beat hard. Charley, I kaii sey I talk dedaa (already) say Johnson bi fresh den Allie too be foine paa so no way dey for Allie to leave Johnson go take me. ( Eii😂me too I rush o. Who says Allie dey feel Johnson)?

Arh well, Me, Jamie wey all ma buddies bell me " stingy blade" but inno be say abi stingy o , buh the thing bi sey adey do savings and Managements wey dem no dey barb, wey  my head do like Jeep, there's no way Allie go choose me over Davis. Davis bi some Dbee negga bi for our area wey he too he dey like Allie. He be Dbee o na me too abi a suffer-to-eat negga. Abi you know women den 💰 daawa (money)? Allie no go choose me over him da.

Rydee, back to my matter, Freshie (Johnson) den Allie chock for one side dem dey chat ankasa . As adey stand there dey look at them, my mind all do basaa dey go 360° (abi you kai school days? construct angle d3b3n d3b3n)
wey adey wonder wenne time me too ago get shoddy for chat like this plus her.

Still wondering p3, some bro dey hold my shoulder. As I turned...Jezoz!!!😲😲........

Hope y'all liked it
Please vote and comment
Love y'all❤️
XOXO❤️

Oh.YeaH!!Where stories live. Discover now