Avoid see finish.
No cap! - No explanation or long talks!
Hustle o, make them no dey carry bill pass your head when you go bar with your guys.
Waka jeje.
Stay woke! - Be active!
Man wey naked no dey put hand for pocket. -You can't do somethings if there are no certain conditions.
Chicken wey run wey from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup. - You can't run away from your destiny.
Today's newspaper na tomorrow Suya wrap. - Keep calm! Nothing last forever.
Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef. - Just be patient. Let the game come to you. Don't rush!
Akara and moin moin get the same parent na wetin dey pass tru make dem different. - How you start doesn't matter, what matters is how you finish.
To piss no hard but fowl no fit. - It's easy doesn't mean everyone can do it.
No matter how dark room wan be, man go still locate woman breast. - There is always a way when something matters much.
Custard na just pap wey jand. - Appearances are often misleading. - Looks are deceiving.
Wetin concern agbero with twitter handle or malu with face cap? - Mind your business.
If life dey show you pepper my guy make pepper soup. - Make something good out of a bad experience.
I get am before no be property. - Stop living in the past and start living in the present.
If person too tey for party e go follow dem wash plate. - Don't outstay your welcome.
Rolling stone, of course na person push am now! - There is always a reason for something.
Craze no hard to form, na the trekking be wahala. - Easier said than done.
No matter how hot your temper be, e no fit boil beans. - Calm down, your temper won't solve the problem.
Every mallam with im own kettle, every aboki with im own radio. - Every man for himself.
You no need cutlery to chop slap. - You don't need my translation to understand this.
Opolo eye no be open eye. - Having big eyes doesn't make you civilized.
Leave matter for Mathias and sabi for sabinus. - Let sleeping dog lie.
Bring suya, bring suya, na cow body dey suffer am. - Every action has a consequence.
E go better na e go better, na im make ibo man still dey Kano. - When there is hope, there is Life.
Escort me, Escort me, na im slave trade take start. - Serious things sometimes start like joke.
Na from play play dem dey form PLAYER - Serious things sometimes start like joke.
Pikin wen use agbada take stat guy go talk wetin e go wear wen e old. - Slow and steady wins the race.
The water wey dem use take make eba can never be recovered back. - Don't cry over spilt milk.
Nearly no dey kill bird. - It's either you have it or you don't.
Fly wey no get special adviser na im dey follow dead body enter grave. - Don't stay ignorant.
No matter how lizard dey do press up e no go get chest like alligator. - Be proud of who you are.
The cassava today fit be garri tomorrow. - No condition is permanent.
If mad man don beat ur mama before, if she see mechanic she go run. - Once beaten, twice shy.
Jollof Rice wey dey for the bottom of pot today, go dey for top of cooler tomorrow. - No condition is permanent.
Fowl wey dey carry for head no dey know say to waka na work. - A dependent would not know the value of what he/she is enjoying.
Na from clap dance dey start. - Big things don't happen suddenly!
Cockroach wey dey form swagger... if e summersault reach fowl place na for Linda ikeji dey go read im tori. - Know your boundaries.
Person wey borrow cloth go party, no dey dance too much.
Who read na im serious, who pass na im know book.
Whether nyansh face east or west, na still back e go dey.
The fly wey perch on top butter think say im be Butterfly.
A bird in hand....na better suya be that.
Pikin wey say im mama no go sleep, na orphanage home fit am.
The journey of a thousand miles, better make u go airport go take flight.
SPECIAL THANKS TO Above Whispers.
----------------------------
I made this for my country people, enjoy and read on.
YOU ARE READING
My Book of Quotes | #ProjectNigeria
Random♥ I know you are not perfect but our imperfections are not written on our forehead either. ♡ Jollof Rice wey dey for the bottom of pot today, go dey for top of cooler tomorrow. - No condition is permanent. ♥ If life dey show you pepper my guy make p...