HAHAHAHAHAHAHAHAHAAAAAAAAAAAAAAAAA
Some Nigerians can be very funny. I saw these abbreviations somewhere and it caught my attention.
Look at them .......*NAIRA* - Never Allow Igbos Rule Again
*PHCN* - Problem Has Changed Name
*HAUSA* - House Animals Using Seat of Authority
*APC* - Association of Past Criminals
*NYSC* - Now Your Struggles Continue
*PDP* - People Deceiving People.
*MTN* - Maintain Total Nonsense
*ABACHA* - After Babangida Another Criminal Has Arrived
*NEPA* - Never Expect Power Again
*BUHARI* - Brought Unnecessary Hardship Among Reasonable Individuals.
Don't laugh alone.......Let others laugh with you.
NIGERIA IS SECOND TO NONE.Na only for Naija e de happen o.....
*Na only for Naija you
go see fish inside
"MEAT PIE"..*Na only for Naija we
dey count money after
we withdraw am from
ATM because we no
even trust ATM
machines.*Na only for Naija
PHCN dey say:-Win a
brand new GENERATOR
if you pay your NEPA
bill...*Na only for Naija
people dey horn for
traffic light make e
quick change from Red
to Green...*Na only for Naija
Pharmacy dey sell Coke, Recharge Card, Chin chin, Puff puff and beer.Wetin you no see for
Naija, you no fit see am
anywhere in d world...*Na only for naija you go see one person dey use Bold5, X3, Ipad2 and Nokia N8 all at once while his mother dey sell groundnut
for Junction.*Na only for Naija, you go see mad man dey
control traffic, people
wey get sense dey obey.*Na only for Naija, you go see native doctor dey use laptop connected with MTN modem. Maybe they are now consulting the spirits online..
*Na only for naija u go
see a man selling a book from street to street that says HOW TO MAKE MONEY WITHOUT STRESS. I wonder why him no read d book.I salute Nigerians......
Just laugh out DAT stress jhor
My Nigeria Your Nigeria our Nigeria My country if you. Agree share it👌👌👌
YOU ARE READING
Just For Laughs
AcakFor the eyes alone . Bit lick or trow ur fone cause of d Pics na ur biz. ENJOY