Jokes #16

4 7 0
                                    

Some Nigerians can be very funny. I saw these abbreviations somewhere and it caught my attention.
Look at them .......

*NAIRA* - Never Allow Igbos Rule Again

*PHCN* - Problem Has Changed Name

*HAUSA* - House Animals Using Seat of Authority

*APC* - Association of Past Criminals

*NYSC* - Now Your Struggles Continue

*PDP* - People Deceiving People.

*MTN* - Maintain Total Nonsense

*ABACHA* - After Babangida Another Criminal Has Arrived

*NEPA* - Never Expect Power Again

*BUHARI* - Brought Unnecessary Hardship Among Reasonable Individuals.

NIGERIA IS SECOND TO NONE.

Na only for Naija e de happen o.....

*Na only for Naija you
go see fish inside
"MEAT PIE"..

*Na only for Naija we
dey count money after
we withdraw am from
ATM because we no
even trust ATM
machines.

*Na only for Naija
PHCN dey say:-Win a
brand new GENERATOR
if you pay your NEPA
bill...

*Na only for Naija
people dey horn for
traffic light make e
quick change from Red
to Green...

*Na only for Naija
Pharmacy dey sell Coke, Recharge Card, Chin chin, Puff puff and beer.

Wetin you no see for
Naija, you no fit see am
anywhere in d world...

*Na only for naija you go see one person dey use Bold5, X3, Ipad2 and Nokia N8 all at once while his mother dey sell groundnut
for Junction.

*Na only for Naija, you go see mad man dey
control traffic, people
wey get sense dey obey.

*Na only for Naija, you go see native doctor dey use laptop connected with MTN modem. Maybe they are now consulting the spirits online..

*Na only for naija u go
see a man selling a book from street to street that says HOW TO MAKE MONEY WITHOUT STRESS. I wonder why him no read d book.

I salute Nigerians......
Just laugh out DAT stress joor

The Story Of Me, Myself And IWhere stories live. Discover now