PERFECT STRANGERS

8 3 0
                                    

I no do again, I wish you well
I no dey comfortable to do am with you anymore.
I just be normal person wey dey feel pain, envy and regret.
I no wan feel you and
I no want make you direct your energy to me.

I dey run  from you and
I no want anything to do with you.
The time don come to go your way and if e happen say we meet again (fine)
But I go prefer say we no see again for life,
I go prefer make the past be past and the present,
One fine question mark wey dem draw well
Where we go dey wonder at times, how we dey do but choose to leave am like say we no care
But we go still dey happy for our current reality.

NEKU'S TALE Where stories live. Discover now