18 Books Of Sex Trappers
By Exodus Links
BOOK ONE (1)1. So adey bed top dey press press ma phone wey I see say Pedro dey call me. Eeeii by this time this boy dey call me dieerr yyy wossop? I spy the time too na enack 1:38am. But yawa no dey so I pick the call.
2. As I pick the call norrr wey I do like I bed keep. There norr Pedro start "Boi wossop ! Charlie I get woman give you oohh" there norr ma face gyemii like 😟 wey I say eeeii man you sure? Wey Pedro say like yy ago call u by this time. Make I carry the number give you anaaa make I throw give YSB
3. I do like ano dey like but as I hear YSB ein name dieerr then afor claim the number sharp seek of that boy. Hmmmm ebi like u boys no really know am. You ago flow u ein one filla bi later. Edo aahh make u kai me.
4. So I tell am say make he push the number give me for Whatsapp. There norr i cutt the call wey I check ma bundle. As I see say elef ma 13mb dieerr afor chork small so say if I on ma data norrr then adey get the number before ma bundle finish.
5. So like 6mins time norrr wey I on ma data. This Believe Nation group dey talk plenty bi. Them make ma phone start dey tear the bundle all but no yawa cus that side sef I get some list of fine girls adey wun eat for there so I base. There norrr I see say Pedro ein message drop wey I off ma data. AbI smart boy ruff😏. By now sef I sure say the bundle lef 2mb. 😩
6. I get like 32 unread messages but Pedro ein own bi ma target. He send me the contact (Cassandra). But he saa send message say "Charlie man, make u no mention ma name ooh 😮". This sentence alone almost killed my vim. But Pedro paaa. I figa the guy then the girl talk everything finish ooh. Guys abi u know how that thing feels like.
7. Charlie, ebi now afor search format for the "Abu the thief major door question". Abi you know the Waec question adey talk about. Yhhh you bi smart waaa. "HOW DID YOU GET MY NUMBER?" This question has killed many fuck boys thema career but we we dey.
8. So I save the number wey I bed. The next morning like 6:45am there norrr wey I commott dey go search credit buy take do bundle. I just couldn't wait to chat Cassandra. I roam aaaahhh but bi like these transfer people sef no bi serious. Them all still dey bed so na I get some small coins for my Mobile Money inside wey I take buy data. I know say u dey wun know how much I get for my MOMO inside. Sia😏 me then you dey hustle?
9. Make I continue sef. So as adey branch go ma junction enter ma house norrr wey I see say some big ass shoddy bi dey go jogging 🏃♀. Hheerrhh see ass 😟 there norr my walkings change wey adey do like adey soak track for ma phone top. As the girl reach ma side norrr wey I commott ma earpiece wey I say "Excuse me, do u live around?" She ask me say why? wey there norrr my bl3 come
10. I say "Madam you are too pretty to answer a question with a question" there norr she smile 😃 wey I talk for my head inside say "AAFA"😂. Wey I say guess I have to start all over again so the pretty mistress can correct her royal error so I biss am again, Do u live around? Wey she smile again wey she say yhh but a lil bit far from here wey I say how far can that bi if a queen like you has been able to jog the distance.
11. This time she laughed out loud and said eeeii this boy!!! Wey I biss am say yy? Do u think I'm licking your brain or what? This time she no fit control the laugh sef wey she say "You are quite interesting and I think you just won. Give me your phone. Let me make it easy for you before you kill me with another vibes to ask for my number"
12. Abi u see the way abi wild boy?😩 so imagine my whole squad. Just relax, you will get to know them soon. The TOTO boys.😂. Be like adey talk too much, you make I Continue. So the girl flash her phone norr wey she say I'm running late. Call me at 10. As she dey go wey I ask am ein name wey she say I guess that will need another vibes to know. Hheerrhh 😦 the girl throw me challenge. This one dieerr afor take give Boycen.
13. Be like you menners forget yy I commott that early morning sef. Seek of Cassandra la. U forget? Ano dey like dumb people oohh. You for follow the story well. So I enter my house wey I lie ma bed top. I see say the Cassandra ein number dey Whatsapp. Thank God. At least ano go call am. So I message am Hi. Wey etick two. At least she go see later. Like 5mins norrr wey I see Cassandra ein message "Hi, please who am I chatting with?" There norr I know say the killer question go follow eeeii. The format all finish ooh boys. So ano reply am instand wey I start dey think.
14. So I finally had a format wey I reply am. My Name is Exodus Links. Wey she throw the Waec paper give me. "HOW DID YOU GET MY NUMBER?" Wey I start the format. Is this Cassandra? Wey she say yhh wey I say ooh ohk I think........ SIAAAA...😏 my last format adey use see how u gbele your eye dey come steal am. We go discuss that later for open forum.😤
15. Where I reach sef, ahaaa so eventuary the format click wey she say hmmmm ok. 😂😂😂💪🏽💪🏽 I was in a comfortable lead la. So there norr wey I say, so can we exchange gallery? Wey she say why not. You first. I throw am my 6 Killer Disease Pictures. She see the pics norr wey she say "You look handsome and it looks like you are the out going type" wey I reply am say eeeii Me handsome 🙄 you are licking my brain eeeerhh? Wey she reply lol but it's true. Wey I say then Thank God. Your turn now. Wey she send like 4 pics.
16. Eeeiii what this😂😂😂😂😂 make I still laugh la😂😂😂😂😂 what Pedro throw give me nu? 😂😂😂😂 I know say you think say ebi bomb 💣 but Charlie make you shoot me (🥴🔫). The girl dey fuckin beee I swear. Eeeiii. I know say you go ask say but yy then adey laugh. Kwasiaa, you no know say AbI broke boy. How ago manage this one. Ano sure say she go do troski 🚌 sef. Mmttcchheeww 😏 ano go fit.
17. Charlie, be like the thing sef dey over me but vim dey. I biss am where she dey stay wey she say Adenta. As Abi smart Boi dieerr I tell am say adey Koforidua but also live at Alajo. This key be very important. You go understand later make u no fear. So as adey chat Cassy norrr wey I see say some strange number bi msg me "Hello handsome". Eeeiii 😟 which one too this? Wey I reply pls who is this. There norrr the number reply say "I think I burnt a lot of fat from jogging down your street. I'm kinda free now and it's not yet 10 so I guess I have to do the texting". I hope say now you guys know who is texting. There norr my vim come. Wey I write lol. I say my name is Exodus Links wey there norr she say then I'm Leviticus. I reply 😂. So I biss ein name wey she say ein name be Derby. Kwweerrrh😋 Derby ampa. She ass. 😂😂😂. So I pause Cassy ein chat wey I focus for Derby ein own top cus I see say that one go be express. Smart Boi😎. I text am say, you must be tired from the long distance jogging mind if I give u a massage? Wey she reply say that won't be bad. I'm cool if you really wanna come over and massage me. I live alone thou. Eeeiii ma guy, These are the words of a living testimony🤣🤣🤣.
18. I biss ein location wey like joke like joke she take send me. She say she dey expect me in 20mins time. The speed I take go bath errhhh. The location sef be like eno sheda far from my house. Like 37 station to EL Wakk. Abi u bab the distance nu. Yhhh. So I book Yango seekof this one diieerr I know say ego bi like Gh3. As I reach there norr wey I text am. I'm at your gate bae. Wey she reply " give me a minute swidi". See comfortable lead. There norr wey I see say she commott from the gate. Na she dey wear some short hot down bi then this athletic people thema top wey be like bra nu some. I pay the driver wey the driver sef bore seek of the charge sef be Gh2. Yango for you😂😂😂. As I drew nearer to thee norrr wey I chop hug. 🥰 be like the girl sef she dey need some cuddling wey me too I get PhD for then things inside. Go biss Teroney make he tell you. So we enter the room norr wey she say make I feel at home na she dey go bath come. So as I dey norr wey I hear say she dey call me from the bathroom say make I come take something give am. Eeeii just like that 😯 as I reach there norrr come see...😦😮😲
TO BE CONTINUE IN BOOK 2
To join the OPEN FORUM for this Semi true life story😂🤣
Whatsapp +233574047522
to be added to the OPEN FORUM group. Let's share some views and discuss more.Thanks for reading.
#Konnect_Media™️
#Exodus_Links®️
YOU ARE READING
18 Books Of Sex Trappers
RomanceA story of a group of young adults who's lustful lifestyle turns into a deadly survival race.