Sex Trappers - Book 12

2.2K 14 1
                                    

18 Books Of Sex Trappers
Telegram - 18 Books Of Sex Trappers. Twitter @Sex_Trapper
IG @sex_trapper🤦🏻‍♂️
(+233574047522)
🔞 04/04/20©️

BOOK TWELVE (12)

161. Welcome back from the long break, Let's try to be indoors to help control the spread of Covid-19.  Let's go on. So Cassy read the message from Derby on my phone and shouted really? 😳 I got confused and snatched the phone from her. At this point I couldn't defend myself. Not like I couldn't defend myself which I knew I could as a Trapper but I just didn't want to lie to Cassy. I was really in love now. She got angry and dressed up. All I could do was to sit and watch her dress till she left crying.

162. I felt really bad. Be like the thing over me. I bed the chair inside for ma room for like an hour wey I hear say ma phone dey ring. I no mind sef cus I know say ego be Derby. The phone continued to ring and I finally checked. It was Shirry calling. Shirry flow me say ein woman dey give am tough time again na make I help am out. I tell am say ma woman just lef me as me then am dey talk. Be like finally something has overcome the Trappers. Love truly conquers all. I try chat ma boys for the Trappers Inc. group wey I see say boys dey laugh Pedro say ein woman lef am. Aahh but wait ooh 😮 which of ein women🤷🏻‍♂️? Cus I know say Pedro be the Last Of My Legends (LOML) and can't go down that easy. He's the pillar of the Trappers. That Niqqa be the Rambo among the Trappers. So as I see say Boycen, Kagawa, Fareed then YSB dey laugh Pedro wey I advise ma self cus if them hear ma yawa wey pie dierr dangerous tears that ooh😂 especially Teroney, the way that boy mean say he go laugh me errhh 😂

163. At least I was motivated that I was not the only Trapper facing challenges as at that moment. That same evening wey I see say Evans dey call me. I knew it has got something to do with Cassy. I pick the call wey he say Charlie ein sisto come house dey cry chaw wey she say make he biss me. This be the part wey afor act smart cus if Evans can't trust me with his sister how will he trust me with me linking up a relationship for him. Now the Trap Beast 👿 in me arose and i started explaining. I tell am say yes it's true Cassy saw a message from a girl called Derby on my phone. But did she really wait to know who Derby was. Evans got mute there 🤐. That be when I see say the Trap catch am. I tell am say Derby was a nice girl crushing on me but since I'm so loyal to Cassy, I didn't want her to be an option to choose.

164. I tell am say that very moment he discussed with me about getting a girl here in Ghana and asked me to link him up with a good girl, Derby was the girl I had in mind for him and when I discussed with Derby about she meeting him, she got a little jealous and felt a little hurt because I've always chosen Cassy over her. As Evans hear say he go get share for my treasure bill inside norr wey ein mind melt for ma palm 😂 the wey I lick ein melted brain for ma palm errhh😂 . Instantly Evans start dey bizz me about Derby. Charlie but the Derby girl she fine? You sure say she go be ma taste? Eeeii borga relax eerhh 😂 you sisto dey lef me and you are being selfish thinking about the girl adey link give you 😂 these guys ain't fam (family) at all. 😂

165. So finally I was able to convince Evans that ebi seek of that wey Derby sent me that message wey Cassy read. Now it made sense to him. I told him a return favor won't be a bad trade since he is the only one who can help me out with Cassy now. He say no yawa but he go try come ma there in 2 hours time make we link up. Ibi here wey I call Derby wey I tell am say adey come her house. She try give me attitude wey I bizz am say, do u need this money or not? Now I put the work for her front wey she say ok make I come. As I reach Derby ein there wey I flow am say now Evan will be meeting her for the very first time. Make she no act any long things. Make she show slight interest with a lil touch of savage so say Evans go feel say ibi real move. I explained to her it was business we were going into. She finally told me she was ready.

18 Books Of Sex TrappersWhere stories live. Discover now