Sex Trappers - Book 11

2.1K 11 0
                                    

18 Books Of Sex Trappers
Telegram - 18 Books Of Sex Trappers
IG @Exodus_Links🤦🏻‍♂️
(+233574047522)
🔞 10/01/20©️
BOOK ELEVEN (11)

146. Sorry for the wait. I had a lot of issues because of this story. People mentioned in it are getting to know some truth and the whole thing was messed up. I'm only making a confession. I'm sorry if we did u wrong. Let's go on. I know say by now you forget where we reach sef. Quick reminder. We got to where Cassy come ma house plus some guy bi nu. As adey wun take the stone nu wey I consider say afor protect the brand so I act fine boy levels.  Cassy come hug me wey she kiss me deep one 🤷🏻‍♂️instantly I conf. Be like my left brain shun dey work. Wey my sight make blur. Aaah but the girl she be polygamist or what? ☹️ so after the kiss wey the other guy just chork for the ref (car) ein body dey smile like some gyimi gyimi bi 😒. Cassy talk the guy say make we go inside. So we go inside wey Cassy intro me give the guy say "Evans, meet the LOML (Love Of My Life) he's been the Best Guy ever. And Bae meet Evans, my cousin, he just came back from Australia 🇦🇺.

147. Ooh saaa. ☺️ instantly the whole thing made sense to me. So some abrokyira borga come town that be why boys dey come laugh me say some rich guy take my girl nu. Abi me i tell u people say broken heart no dey come ma lane😤 ibi me be your worse Trapper nu 😏. So I commott the pizza then the drink from the fridge wey we all diet together. We had a lot of fun chat. This be the time I see say my love for Cassandra score A+. The love be above 80%. Herrhh. Love no catch u before. You wey u dey read nu, make I ask you, Them introduce u before? 😂 Jon boy😂💔. So eventually the food finish wey the guy say make we order more. Then make we buy rice add na be like he dey hung small. Cassy brag show ein cousin say ein boy be TopChef 👨🏼‍🍳 so make he cook give am but I laugh wey I tell the guy say ego take time so ein next visit ago cool give am.

148. So the guy asked me if I drive and I said yes. He gave me his car key and Gh50 six say make I go buy the food come since I know the hood more. Cassy say she go go with me 😠 Wey I say ah but why? She dey wun lef ein cousin lonely here anaaa? The couzon (cousin) just laugh wey I commott lef am. Now I'm in charge of a car 😂😂. First place I drive go be the Trappers Parliament. As I reach there na Damien, Birdman Alfalfa, Ruff bone den Kagawa dey there. As Kagawa see me for the car inside wey he shout eeii. The boy go eat somebody. Them try ask me questions about the car but I just give them wiper😂. Me errhh, abi fvckin ruff. 😂 next I drive go some my ex bi ein house (Name withheld) as I reach there wey I horn hard one. ein small sister commott from the house wey I tell am say adey search ein sisto.

149. She call am come. As the girl see me for the car inside norr she dey come smile. There wey I see say the pressure catch am 😩✌🏽. I greet am wey I biss am say adey search where ago get rice and beans buy na adey hung🤦🏻‍♂️ she looked at me surprised. She bore wey she say so u drove pass all the food joints in town to come and ask me where u can get rice and bean. Stupid boy. 😂 she do me Mmttcchheeww wey she enter the house inside. 😂 I see say the thing pain am. She make lucky sef say ano ask am the direction to my own house. Foolish girl 😂 She break my heart like Atta Adwoa then Nana Ama 😂 wey I give am sexy revenge. So I drive go some food joint for the next hood. As I go na some fine girl be wey dey sell plus ein mummy. I wait aahh till ein eye fall ma top for the car inside before I commott. I see say she dey watch me waaa. As I reach there wey I order the food ago buy. I give am Gh100 wey Change Gh10 remain. I tell am say make she keep the change. She smile wey she say thank you. I know say I set future trap for there be that.

150. Before ago sit the car inside I commott duster wey I clean the windscreen small. I say, the way my guy guy come eerhh. The car too no be ma car too ooh😂 I drive pass town wey I buy some Alcoholic drink bi. Ein name be Black Rock. Ibi some honey flavored whiskey. Then I buy coke 1 liter then disposable cups. I drive go my house. Ano do anything dramatic again. I see plenty girls but I respected myself on my way back. I'm not like some of you. I mean I'm not like Pedro 😩✌🏽like the whole community go hear say he dey cruise ref (driving a car). As I reach house nu na Cassy bed wey Evans dey press press ein phone. I kiss Cassy to wake her up. She complain say I keep long wey I tell am say na line dey the joint. So we diet wey after, Evans take my number. I escort them to the car wey them lef.

18 Books Of Sex TrappersWhere stories live. Discover now