Sex Trappers - Book 4

3.1K 18 4
                                    

18 Books Of Sex Trappers
By IG @Exodus_Links🤦🏻‍♂
(+233574047522)
🔞
BOOK FOUR (4)

41. So as you people see say the book 4 no dey come that long time nu you think say that be all? Or u forget say ibi 18 Book wey I release only three? U make I continue. So eventually Cassandra asked me. Exodus what are we? Wey I say we are humans. See fool la😂😂 the girl say naaa that's not what I mean, I mean what are we as in u n I? 🥺 wey I ask am say so what do u think we are? Bestie? Wey i say we can be anything u want. I try to play good boy Wey she say, can u sit close to me? I'm kinda cold🥶.

42. See cat wey them put fish for ein mouth by force. 😂 ano loose guard kraa I sit by am wey me norr I suggest say the movie we dey watch be slow so make we watch something interesting. So she said what if we act our own interesting movie? Eeeii 😟 mama ne dada anaaa😱😂. Seek of me sef that be ma best childhood play ooh. Unless them no feature me😂.  So ago tap for her body wey we dey chat slowly.  Come see Romeo and Juliet😂 she asked, so what are we again.

43. This time as a trapper dieerr ago make u feel. I tell am say cupcake, we could be the only pair of humans in the world if that is what will make you the happiest woman on earth. She smile wey she say, did you just called me cupcake? Wey I say yes, one hidden truth you don't know is you are my Tricuspid valve. Without you blood from my auricle will mix with the blood in the ventricle to cause pressure on my aorta and eventually my heart will stop beating. All I'm trying to say is, you are my heartbeat. She was quiet for about a minute wey she start dey cry.

44. She say this be the sweetest words she has ever heard from a guy. She say ein last relationship dey like boarding house inspection. Edey happen once a week.😂 less attention wey I tell am say ago handle am with care like the only iPhone charger I get wey the charger tear small so break come inside. Ano go do am gidigidi. She smile wey she draw me close to am. I whisper put ein ear say I love you wey she start dey act like some gyemii gyemii😂 the thing kik am. As I do like adey come lip 💋 am norr wey call come.

45. I check the phone wey na ebi Derby wey dey call. Cassy then me spy ma phone top wey Derby ein name come as (LOML❤) which means - love of my life.  Ooh see yawa la😫 I forget to change Derby ein name the day I left her house. I saved it only to impress Derby. Cassy bore wey she say eeeii. It's not even up to an hour I tried to give u a chance and see early signs of future breakup. I tell am say adey come. I commott go out norr wey I change Pedro ein name make am LOML❤ wey I block Derby change her name.

46. I text Pedro say "Trappers Cover" wey I enter inside. Pedro get the msg wey seekof he be trapper he bab the meaning of my text. Like 30 sec norr wey he call again. As I pick the call norrr wey I put for loud speaker wey I start.  "Last Of My Legends" wey he respond "First Of My Legends" wey he say Charlie I forgot to tell you to buy milk too cus the one for the fridge inside finish. Wey I say yoo I hear. We repeat the legend slogans again wey I hang up. I sat next to Cassy and looked upright at her and ask, so you were saying?😌

47. Come see la.  The girl conf😂 she just make confused. Wey she ask. Are u gay. Wey I biss am say what is a gay doing in a Girl's house at this time? She asked but yy do u save his name as LOML. Wey I say it only means THE LAST OF MY LEGENDS. it's only our slogan.  We call ourselves legends and we have ranks. He only asked me to buy oat when coming. Didn't know why he called at this time that is yy I excused myself to answer. But as I got to know it was food I came in and he called again to remind me to add milk. Any big deal?🤷🏻‍♂

48.  Shoddy looked surprised but she no know say she dey deal with a trapper😂.  (One advice to guys- don't be too quick to apologize when u are caught cheating, think of alternatives first. The girls reading nu make u no mind me wai. Adey try save your relationships)  let's move on. Cassy was speechless for some time wey I tell am say I'm going home. She biss me say yy I bore wey I say ooh naaa just that I really have to buy the oat cus I told my friend I will not keep long. She do hmmm wey she say pls find some excuse for him and spend the night her.

49. I tell am say legends don't stave legends. Like joke I left her without a hug npo. I know most of u would be like ooh but this clear chance paa wey I spoil am. Just know that when u want to keep a girl for long you have to look expensive and respect yourself for the first 2 week or first 3 times you meet privately. Make she know say u need more than sex and romance. Trappers Code 43.2. But if ibi the yaanum girls dieerr. Kpa kpa kpa😎. So as I commott norr wey I call Pedro tell am what happen

50. The way Pedro laugh me errrhh😂😂😂 He say herh Exodus diieerr u be wild boy ooh. So u go the shoddy ein house lef we for the club. You make luck say na adey press my phone before your text came like yawa that but Charlie u for call the Derby girl ask am say wossop. We talk finish wey I call Derby. She say she dey call to apologize for what happen for her house. 😫😭😢 she make I kai the slaps I chop la. Make I cry small here🥺😭😫 ano go continue the story sef again. Hmmm Ma guy, indeed, some slaps heavy.

51. So I tell Derby say ibi normal and that is the reason why ano dey wun enter any relationship. Ano talk finish norr wey she say I've missed you and really wanna see you😳 wey I biss am say at this time of the night? She say yhh and that she wanna tell me something very important. For my mind inners the only important thing Derby go fi tell me be I'm horny🤦🏻‍♂ I tell am say sincerely speaking ano get tranpo ago take come her side seekof where I dey far small wey she say make I bo taxi come na she go pay🤔.

52. This one dieer I see say the thing really dey need am. This time I pass some pharmacy bi wey I go buy rubber put ma body in case of anything. I bo the taxi go reach her house wey she pay the driver. We enter inside wey she start dey cry. I ask am why she dey cry wey she no fi talk sef. She cry over 40 minutes wey she make me sef my heart start dey beat.  What is this girl really up to? One proposal wey she dey cry plenty like that 🤦🏻‍♂ the thing start dey bore me sef wey I tell am say I'm going home. She hold my hand wey she say please don't leave me.

53. I tell am say ano get time to watch sorrow movie for ein house na me sef adey some potae before she call me say make I come. She talk say I think I should tell you now but promise me you will help us find the best solution. Na I think say she dey come put pregnancy for me top so I do my mind say ano go gree give am if she try that.  So she start dey talk wey she say the day you came here and my sugar daddy caught us, after you had left us, we had a serious fight after I found out something very terrible about him.

54.  I laugh wey I say eeeii so sugar daddy give you broken heart after you catch am say he dey cheat on you. 😂 wey she say no. Just listen to me. Wey I start dey fear. She say as I lef the man tell am say he just left the hospital and decided to passby her side before he go home wey she say the man go the washroom say he dey come. So as the man commott ein shadda nu wey he drop some file be. Derby continued. So he entered the washroom and I saw "Health Report" written boldly on the file.

55. So I was curious about the file and took it. I opened it and saw  four (4) sheets of paper. The first one had doctor's prescriptions of so many drugs. The second one was bills the hospital gave. The third was a counseling note then the last one broke my heart.  Now I got really scared wey I ask am say make she continue. She cry saa wey she say the last paper was a test results which I declares that the man was HIV POSITIVE😳😳

TO BE CONTINUE IN BOOK 5
Follow @exodus_links on instagram for book 5

To join the OPEN FORUM for this Semi true life story😂🤣😂
Whatsapp +233574047522
to be added to the OPEN FORUM group. Let's share some views and discuss more.

Thanks for reading.

#Konnect_Media™️
#Exodus_Links®️

18 Books Of Sex TrappersWhere stories live. Discover now