18 Books Of Sex Trappers
Telegram - 18 Books Of Sex Trappers - IG @Exodus_Links🤦🏻♂️
(+233574047522)
🔞 18/12/19©️
BOOK TEN (10)131. Before I continue I would like to thank y'all for voting for Kofi Pages. You all tried your best. We came 2nd in the MTN HIT MAKER 8. Watch out for Hits after Hits in 2020. I'm very grateful 🙏🏻. Let's continue . On my way back wey I kai (remembered) say I lef the provisions I buy for the troski inside so afor go back again. Common earpiece we go share too see how this girl do me yawa kpotorr. I was confused than the president sef. So I walked back and the mate assisted me. I got into the troski and lo and behold I saw the same girl's phone under the seat. I hid it from the mate and walked away. I noticed the phone was on silence and had 48 missed calls. No be any better phone too Mmttcchheeww. Samsung Galaxy Note 8. Ooh so another call come wey I pick. I heard a very humble voice saying Bra pls good afternoon wey I respond afternoon. Wey she say pls I lost my phone in a bus and I've been trying to reach it.
132. I just answered, ooh, I take the phone dey go buy new earpiece bye. I off the phone wey I throw away the SIM card. You think say we dey joke. 😏 I really felt a full revenge thou now I regret doing that as I write this book. So i go house go put the things down wey I go circle straight go flash the phone cus her password dey top. The next day wey I call Cassandra tell am say I get surprise give am. She say make we meet somewhere na her dad is home. I tell am say make she come ma there but she talk me say naaa she no dey wun come ma there again. Ah but this girl paaa 😒 what dey wrong am. I talk am say make she forget na me sef adey go town. I sensed danger ahead of our relationship cus Cassy never talk rude like that before. Ibi here wey I plan say ago take my own for inside before yawa gb33. (Deep Code) 😩
133. Before I continue let me use this opportunity to Thank Natty Goddess for being the master brain and adviser behind 18 Books Of Sex Trappers and Konnect Media. I Appreciate you Goddess 🙏🏻😘. Let's continue. The way things dey go dier be like Derby be the only girl adey eat. The fine Kenkey seller ein daughter too wey adey wun eat too wey Bills take pressure eat am like stew 😫. So like two days time ano call Cassy after that sharp bounce she make I chop. Adey norr wey Mello the Barber call me say the Dee Bee girl wey bring ein kiddie bro come the shop nu come again with ein brother. As them dey chat wey the girl flow am say no be he wey tell am say some guy bi go call am nu. She has been expecting the call but nothing came. Wey I kai say Mello give me the girl ein number (check Book 5 - Trip 66) I biss am if the girl still dey there wey he say them lef like 15 mins ago. After the call wey I search through the contacts wey I see say I save some contact Eyram Mello. I msg am for xxup for she reply. I talk I'm say I'm Exodus, the barber's friend. She reply me say "I was really looking forward to hearing from you. I thought you never existed" I send am lol wey I talk am say, I have been trying to gather enough courage and confidence to start a conversation with Bill Gate's daughter look alike and till now I still don't know how to start talking to you. Mello just called me to give me vim. She reply lol wey we vibe like 30 mins. She talk me say she will like to meet me in person.
134. She biss me say make she come now wey I tell am say yawa no dey. I send am ma location wey like 20 mins time she come. I was the proudest guy on earth that instance. Herrhh broke boy wey shoddy drive her own car follow location come your house 😏 what u go show me Mmttcchheeww. I walk some guy guy way go sit the car inside. She biss me say we go fi go ma room go chat anaa but I talk am say naa. She laugh wey she say is it because your room is really messed up cus you weren't prepared for me? Cus I know how guys mess up their room. I just smile wey I go by her words but the real reason be say adey follow the Trappers Code and The Trappers Code 8 says "if you live by a well, don't act too thirsty"😌✌🏽
135. So I suggest say we sit at a pub and have a drink. She agree wey we go sit Strikers (some pub for the hood) we chat a lot wey I get to find out about her. Charlie the girl ein poppi bi some big man be ooh 😯. We finish we dey go house wey for the road top some go slow traffic dey some one side bi. I just dey watch other car dey wonder when me too ago drive ma own car. Most of my friends dey drive and I'm just tired of borrowing their cars just to impress girls and here I am been driven by a girl I'm suppose to impress with my own car. (Unnecessary pressure. Pls don't kill yourself wai). I can't kee masef. From the way me then Eyram chat u go see say the girl ein eye open waaa. At least for once I roll with a girl the whole day without talking about love or romance. So eventually she drive me go ma house.
YOU ARE READING
18 Books Of Sex Trappers
RomanceA story of a group of young adults who's lustful lifestyle turns into a deadly survival race.