The tune to reading this is that of "Amaka" by 2 baba..
This is dedicated to all Corp members out there..
One love ✌✌
Enjoy..
...................
I like money I dey straight forward
I like allowee I don miss am o
I no no wetin we do FG
Make dem let us know if dem go pay us o
I don check email I don check account balance
I don call LI
I don call state coordinator
I don call my mama tell am things hard o
I don call everybody
I call everybody
I see news for twitter say dey don increase am
I see am for whatsapp sotey I don believe am
I say no wahala
This is how we want am
We don waity sote
We don pass out o
Nysc disappoint
Nnweke confusion
Nysc disappoint usNnweke disappointment ooo
I bon waity sote make i go collect loan oo
YOU ARE READING
Na Naija We Dey
HumorThis is a complication of jokes,quotes ,proverbs and sayings From Nigeria and all round the African continent Enjoy °•°•°•°•°•°•° • ° • ° • ° • ° • ° • ° • ° • ° • ° • ° •