A/N: Thank You so much to @AylaGold for the AWESOME new cover. She made my day, really. And she was fast. Can't say thank you enough Hon. I know y'all like it. So here are pidgin Nigerian proverbs, vote and comment. Una know dis o, that's why I didn't explain cos una go do am.
No matter how hot your tempa be, e no fit boil beans
Translation: Calm down, your temper won't solve the problemChicken wey run way from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup
Translation: You can't run away from your destinyToday's newspaper na tomorrow Suya wrap
Translation: Keep calm! Nothing lasts foreverCow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef
Translation: Just be patient. Let the game come to you. Don't rush!Akara and moin moin get the same parent, na wetin dey pass through make dem different
Translation: How you start doesn't matter, what matters is how you finish.Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus
Translation: Give everyone what they deserve.The difference between kpekere and plantain chips na packaging
Translation: Don't judge based on appearance aloneEscort me, Escort me, na im slave trade take start
Translation: Serious things sometimes start like a jokeThe water wey dem use take make eba can never be recovered back
Translation: Don't cry over spilled milk
YOU ARE READING
Funny Random Things That Only Nigerians Will Understand(ProjectNigeriaUC2017)
RandomThis is just a whole book filled with events, jokes and incidents that every Nigerian person and African person will understand. Note: I do not own any of the Jokes or pictures. I have simply compiled them. Thanks